Suddenly I don Fall in love
Anything wey Dem like
Make dem talk
I dey for you my baby boo
Anything wey Dem like
Make Dem talk
Girl Me I love you die
Girl you my ride or die
Girl me I love you die oh..out
X2
So me say ahhhh ahh ahhhn
My sunshine oh..ou
Sunshine oh